Baba God, I deh hail oh, u too much 4 my life, I loyal like loya milk, na why I dey call you jehovah talk and do, Jehovah effizzy,
the ginger of my swagger, the area father. I thank you for the way wey you take dey send Angel Micheal come use umbrella cover us even wen devil say make gombe rain wey dey cause wahala fall put for our head. I know say at times ehn, I nor dey just try at all. Abeg baba nor reason am. E dey totori my belle as you take dey just lock up for dat kind of my mata. Baba God, disgrace me with blessings, kidnap me with your angels make devil nor see me. God punish dat devil wey bihin talk sey e no go beta 4 me, make crowd gather am beat, I cover my my sef wit the drums of jesus blood. Bros J na my witness, amen.
SECTIONS
- Brain teasers (1)
- Egg heads (24)
- Fun and Games (72)
- Inspiring Articles (1)
- Jokes (70)
- K (1)
- M (2)
- N (1)
- Nigeria (4)
- O (4)
- P (1)
- acronyms (41)
- birthday message (2)
- christmas jokes (1)
- clean jokes (3)
- comedy skits (6)
- dis jokes (3)
- emotions and feelings (1)
- facts (6)
- female (11)
- free beats (1)
- friendship jokes (1)
- fruits of the spirit (16)
- games (1)
- get inspired (11)
- girls dis (2)
- gospel (18)
- guys dis (1)
- kleezy pen (49)
- laughing tonics (28)
- life related (1)
- love (10)
- male (4)
- may (1)
- months of the year (5)
- names (19)
- naughty jokes (1)
- parent student teacher jokes (1)
- peace (1)
- pengaze (2)
- play zone (1)
- praise/worship (1)
- relationship zone (1)
- text messages (2)
- texts/quotes/facts (7)
- videos (5)
RELATED POSTS
SEARCH
Latest Posts
Featured Posts
Most Discussed
Popular Posts
-
So far so good, Toilet is still the best place to chew Stolen Meat😹😹😹😹 . . Hot temper is not good at all I almost told my wife that I ca...
-
If u're my friend, be my friend. If u're my enemy, be my enemy. Stay one place and stop confusing the thunder😒 . . Don't let an...
-
You will hear a guy saying, I can't date a girl who can't cook when he doesn't even have money for food stuffs . . A guy right n...
-
Another funny concept from Kleezy Media. Watch and enjoy. .
-
D kinda 👀 lashes som girls fix eeh,u won't need hand fan again. They should just be blinking their eyes n ur sweat wil dry off! . . He ...
No comments:
Post a Comment