One Of The Popular Chapter Is Psalm 23, Which Reads:
1. The Lord Na My Shepherd, I Dey Kampe.
2. E Make Me Sidon For Where Betta Dey Flow And Come Put Me Next To Stream Make MaiBodi Thermacool.
3. E Panel Beat Mai Soul Come Spray Am White, Come Dey Lead Me Dey Go Through Express Road Of Righteousness For the Sake Of Hin Names....
4. Walahi! If I Waka Pass Where Arm Robber, 419 And Juju People Boku, Come Even Join Boko Haram, Reach Valley Of The Shadow Of Death Sef, Mai Bodi Dey Inside Cloth. Your Rod And Staff Nko? Na So Dem Dey Like Back Bone Dey Comfort Me.
5. You Don Prepare Good Food On Top The Table Make I Chop. All Mai Enemies Dey Look Waa Waa. You Rub Me For Head Wit Holy Ghost Refreshing Lotion. Mai Cup Com Full Like River Wey Overflow Hin Bank.
6. True True, Betta Life And Mercy Go Gum Mai Back Till I Quench. And Man Pikin Go Tanda For God House From Lai Lai To Lai Lai.
SECTIONS
- Brain teasers (1)
- Egg heads (24)
- Fun and Games (72)
- Inspiring Articles (1)
- Jokes (70)
- K (1)
- M (2)
- N (1)
- Nigeria (4)
- O (4)
- P (1)
- acronyms (41)
- birthday message (2)
- christmas jokes (1)
- clean jokes (3)
- comedy skits (6)
- dis jokes (3)
- emotions and feelings (1)
- facts (6)
- female (11)
- free beats (1)
- friendship jokes (1)
- fruits of the spirit (16)
- games (1)
- get inspired (11)
- girls dis (2)
- gospel (18)
- guys dis (1)
- kleezy pen (49)
- laughing tonics (28)
- life related (1)
- love (10)
- male (4)
- may (1)
- months of the year (5)
- names (19)
- naughty jokes (1)
- parent student teacher jokes (1)
- peace (1)
- pengaze (2)
- play zone (1)
- praise/worship (1)
- relationship zone (1)
- text messages (2)
- texts/quotes/facts (7)
- videos (5)
RELATED POSTS
SEARCH
Latest Posts
Featured Posts
Most Discussed
Popular Posts
-
So far so good, Toilet is still the best place to chew Stolen Meat😹😹😹😹 . . Hot temper is not good at all I almost told my wife that I ca...
-
I saw one of my secondary school mate this afternoon😳 and she mistook me for "Jesus Christ" She was like Jesus is this u😉 . . Ea...
-
Real friends don’t get offended when you “insult” them. They smile and call you something even more offensive . . A good friend is like a br...
-
If u're my friend, be my friend. If u're my enemy, be my enemy. Stay one place and stop confusing the thunder😒 . . Don't let an...
-
You will hear a guy saying, I can't date a girl who can't cook when he doesn't even have money for food stuffs . . A guy right n...
No comments:
Post a Comment